Timaya – Chulo Brother Nobody
Download Chulo Brother Nobody By Timaya Mp3

Timaya Chulo Brother Nobody Audio Song Mp3 Music Download
Download Timaya – Chulo Brother Nobody Mp3 Download Audio Song, Popular Music Star Timaya Came through with a Music Mp3 titled Chulo Brother Nobody Mp3 Download”
The artiste jam up the sweet music for sweet sensation
The new single is ready for download.
You can download Chulo Brother Nobody Mp3 Download by Timaya
Timaya Chulo Brother Nobody Mp3 Download is Available On Farloaded.com for free
After Timaya dropped his single which is currently trending and making waves in the music industry
The artiste dropped yet another ear banging single mp3 titled Chulo Brother Nobody
Who knows what brought about the title of the Mp3 but Timaya will surely makes justice to it
Timaya Chulo Brother Nobody Lyrics
Abeg increase the headphones abeg
Vibe O
Chulo eh
Lega
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
E ye e ye
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
You know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo bothers nobody o
chulo bam bam
My first album back then when I start was True story
For the place when I dey today
Me I give God all the glory
Oh lORD
Shower your grace
Make we no face wetin Hoody and Hush dey face
Alhamdulillah na em Mompha dey pray
2020 no dey look your face
Papi chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
You know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo bothers nobody o
chulo bam bam
You know say woman dem come and go
I dey give them raponpon pon
For the place wey I dey
When I step in the town dem run come the boy
Them can’t stop the boy eh
You know
Eh eh
Rapon pon pon
Papi chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
You know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo bothers nobody o
chulo bam bam
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
E ye e ye
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
You know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo bothers nobody o
chulo bam bam
Suka sounds
Download Timaya Chulo Brother Nobody Mp4 Video
Timaya Chulo Brother Nobody Mp3 Download single song below
What do you think about this song?
We want to hear from you all.
Drop your comments
Upload your Song

Do you find Farloaded useful? Click here to give us five stars rating!